Oshe by Joeboy Mp3 Download
Oshe by Joeboy Mp3 Download. Nigerian singer, songwriter, Joeboy is here with this trending and exceptional melody Oshe.
Joeboy Oshe Mp3 Download. This song is available on all music channels like Youtube, Audiomack, Soundcloud, Fakaza, Apple Music Store, Shazam, and Boomplay.
Take a Listen Below.
Lyrics: Oshe
It’s another day
Wey I dey see your face I can’t believe sey me and you go dey Nobody Finna take your place Dem no fit understand the way you make me feelShey you know you too confam
Where you dey make I show your compound Girl you got me feeling dumbfounded And I’m happy that I found youShey you know you too confam (Confam o)
Where you dey make I show your compound (compound o) Girl you got me feeling dumbfounded And I’m happy that I found youOshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh)
Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh)Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh)
Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh)Anything wey you want take oh (Take oh)
You leave me I go frustrate oh You be the remedy to ma headache oh You make a brother man wanna feel alright (alright)Bamijo
Ma wo ju enibodi ko bami fo Out of everybody ko seni to le Fun mi lakan balé to ré ré ré ré ré réShey you know you too confam
Where you dey make I show your compound Girl you got me feeling dumbfounded And I’m happy that I found youShey you know you too confam (Confam o)
Where you dey make I show your compound (Compound o) Girl you got me feeling dumbfounded And I’m happy that I found youOshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh)
Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh) Oshé eh oshé eh oshé olomi oshé (Eh eh eh) Oshé eh oshé eh oshé omo mi oshé (Eh eh eh)