Rema – Charm

Rema – Charm

Charm Rema Mp3 Download

Charm Rema Mp3 Download. The award-winning Nigerian singer-songwriter, Rema has Etched out sheer brilliance in the splendid music track called Charm.

Rema Charm Audio. This song is available on all music channels like Youtube, Audiomack, Soundcloud, Fakaza, Apple Music Store, Shazam, and Boomplay.

Take a Listen Below. Download Rema Charm.

PLAY NOW

Lyrics: Charm

Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am, yeah, yeahI know you senior meI get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni?You better drop your body armor
Soco, ahSurfing with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your, mhCome make I drive this your jalopyBaby, allow meTip you off with alawi
See body o (see body, see body o)Egba mi o (egba mi, egba mi o)E dey burst my bololo E dey burst my bololoPlease help me oMe I don jam wetin pass me o
Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am, yeah, yeahI know you senior me (me)I get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing, baby, ehLend me, lendI get Pounds for you, you wan dey do like say, ehNaira no dey endYou too dey stiff, dey do like say your waist no dey, ehE no dey bendOya follow my command, baby, do like I doBaby, front and back, gimme boom-baka-boom
Soco, ahSurfing with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your, mhCome make I drive this your jalopyBaby, allow meTip you off with alawi
Come here, wetin dey worry you?Bring body make I rock am, yeah, yeahI know you senior me (me)I get money pass your papaWetin you want wey I no fit do for you?Why you wan dey buga wọn?Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhm)You better drop your body armor
Soco, ah (ayy)Surfing with this bodyMake we run am on a lowkeyBaby, you know meE get as you go move wey I no go ‘greeCome make I drive your, mhCome make I drive this your jalopy