Erigga – God

Erigga – God

Download Erigga God Mp3 Audio Music

Download Erigga God Mp3 Audio Music. Erigga is here with this trending and exceptional melody God.

Erigga God. This song is available on all music channels like Youtube, Audiomack, Soundcloud, Fakaza, Apple Music Store, Shazam, and Boomplay.

Take a Listen Below.

PLAY NOW

Lyrics: God

I remember those days when nothingDey pay KING paper! EhDay break every where burst na weDey play for the background
Why you dey whine me na God design meIBU kun wa lori mi ore ofe walori miSmall pikin wey he don turn ah bigiMan small pikin weyAhh small pikin wey he don turnAh bigi man small pikinI remember those days when nothing dey playAnd the bad man say hustle no go payNa so dem chop witch and climb MountainFor my sakeBut God wet get power he don handle my caseHandle my back to chorus
Paperboy sugar daddy paperMata way pikin no want make hin papa hearLas las na hin papa go settle amIndustry neva love me he con beLike na swear if no be oluwaBros i for don lego nowI remember when my hand coldLike craz man blokos ofcus everybody flyDem wan kill me with curseThat year if you see me for themClifton compound i be like whoVillage people use hin pictures do hand fanDey break every burst now life donStew forget food na Erigga na hinThe babe wan chew Motivate yourSelf my guy na you I dey tell journey ofA thousand miles begins with transport fare