Rema Jo Lyrics Download
Rema Jo Lyrics Download. The multi gifted South African music specialist, songwriter and singer A-Reece is here with this trending and exceptional melody Bruce Wayne.
This song is available on all music channels like Youtube, Audiomack, Soundcloud, Fakaza, Apple Music Store, Shazam, and Boomplay.
Take a Listen Below.
https://afronewsng.com/tag/Rema/
Lyrics: Jo
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy) Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy) I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh) Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)Hmm, Omotola you dey boost my dada
Whoa-whoa-whoa-whoa I like it when you dey call me dada Whoa-whoa-whoa-whoa Other girls they dey bu bu ga ga Whoa-whoa-whoa-whoa Only you be my baby pana Whoa-whoa-whoaWhere you dey, ooh?
When I dey call your phone You no dey pick my call Baby, wetin your friends don’t talk Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls Me I no go lie I dey get but baby na you I choose Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar Plenty calories dey for your sugar ooh, hmm Come baby Juma gimme sugar, ooh ginger You dey pull my triggerJo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo (ayy) Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy) I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh) Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)Hmm, no mind them all of them they go deceive you, oh
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me oh Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you, oh Hmm, if I give them chance all of them They go dey rush me ooh, dey rush me ooh (Tell me why you con dey vex for me, ooh) Baby no dey vex for me, oh Anytime wey you dey vex I go give you, mm I go give you, mm hmm, Obianuju (This you love na juju, juju, juju)Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy) I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh) Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)Hmm, Obianuju
Say this love is true You dey make me do like fool Hmm Hmm, Obianuju Hmm, this love is true You dey make me do like fool