Rema – Jo

Rema – Jo

Rema Jo Lyrics Download

Rema Jo Lyrics Download. The multi gifted South African music specialist, songwriter and singer A-Reece is here with this trending and exceptional melody Bruce Wayne.

This song is available on all music channels like Youtube, Audiomack, Soundcloud, Fakaza, Apple Music Store, Shazam, and Boomplay.

Take a Listen Below.

PLAY NOW

https://afronewsng.com/tag/Rema/

Lyrics: Jo

Oya baby jo-jo-jo-jo-joJo-jo-jo-jo-kijo (ayy)Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, Omotola you dey boost my dadaWhoa-whoa-whoa-whoaI like it when you dey call me dadaWhoa-whoa-whoa-whoaOther girls they dey bu bu ga gaWhoa-whoa-whoa-whoaOnly you be my baby panaWhoa-whoa-whoa
Where you dey, ooh?When I dey call your phoneYou no dey pick my callBaby, wetin your friends don’t talkShey na because I be star dem talk say I dey get many girlsMe I no go lie I dey get but baby na you I chooseCome baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugarPlenty calories dey for your sugar ooh, hmmCome baby Juma gimme sugar, ooh gingerYou dey pull my trigger
Jo-jo-jo-jo-joJo-jo-jo-jo-kijo (ayy)Baby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, no mind them all of them they go deceive you, ohHmm, if I tell you say I love you baby dey believe me ohHmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you, ohHmm, if I give them chance all of themThey go dey rush me ooh, dey rush me ooh(Tell me why you con dey vex for me, ooh)Baby no dey vex for me, ohAnytime wey you dey vex I go give you, mmI go give you, mm hmm, Obianuju(This you love na juju, juju, juju)
Oya baby jo-jo-jo-jo-joJo-jo-jo-jo-kijoBaby girl, you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho (ayy)I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo (uh)Me I don tell my mama say na you be my wife ooh (ayy)
Hmm, ObianujuSay this love is trueYou dey make me do like foolHmmHmm, ObianujuHmm, this love is trueYou dey make me do like fool